I Just Dey Start – Woman Wey Get 7 Pikin For 7 Different Men From 7 Different Countries Don Yarn (Video)

One woman on social media don cause Kata-Kata after she she yarn say she born plenty Pikin dem for different men.

The woman take  social media to reveal say she get seven Pikins dem from different men wey dey different countries and she wan do 3 more to complete 10.

Watch The Video Below:

Leave a Reply