Another Deadly Disease Wey Fit Kill In 48 Hours Dey Come – Primate Ayodele Don Warn World Leaders Dem

Primate Elijah Ayodele, wey bi the leader of INRI Evangelical Spiritual Church din give serious warning to leaders  dem wey dey across the globe about another deadly disease wey dey come.

Im yarn this statement and signed by his Media Aide, Osho Oluwatosin,

.

Make Una read wetin im yarn :

 “I foresee another deadly disease rising up, it will not be sustainable for 48 hours, and we have to be very watchful and prayerful. World leaders need to work on this to avert another global pandemic. Also, Covid-19 will rise again in some European countries; it is not yet over in Europe.

“Let us pray, so we will not experience meningitis in Africa and Nigeria. There will be traces of Ebola in some parts of Africa.

“I foresee a permanent solution for cancer in the next three years.”

Leave a Reply