Bible No Talk Say Make You Marry Person Wey You Love – Kingsley Okonkwo Don Cause Kata-Kata Online

Pastor Kingsley Okonkwo don cause Kata-Kata online after im share controversial post on marriage and love.
The lead pastor and founder of David Christian Centre (DCC) for Lagos State don post on his Facebook account on Tuesday as im  claim say bible no advise people to marry person they love.
Make Una read wetin im yarn ,
“Nowhere does the Bible say, Marry Who You Love, it says Love Who You Marry.”
Naija People too don drop their opinion as dem dey react to weton im yarn.

Leave a Reply