2023: Osinbajo Dey Behave Like Desperate Yahoo Boy – Deji Adeyanju

Nigerian activist, Deji Adeyanju don accuse Vice President Yemi Osinbajo say im desperate in his campaign to be Naija President.
The lawyer call out Osinbajo for Facebook post, as im yarn say he dey behave like  desperate yahoo boy.
Make Una read wetin im write:
 
“Vice-President yemi Osinbajo is behaving like a desperate Yahoo Boy. So you could solve Nigeria’s power problem in the last seven years and you kept this super power away from your own Govt?”

Leave a Reply