2023: If I Contest For Nigeria President, Na Demotion E Go Bi For Me – Bishop Oyedepo

Bishop David Oyedepo, wey bi the presiding Bishop of the Living Faith Church, wey una sabi am as Winners Chapel, worldwide, don yarn say he no go contest for the presidency in the 2023 election.

Say na Demotion for him.

He Yarn this tori for leadership summit wey dem transmit worldwide.

“I believe in Nigeria and that’s why I am still here, and still praying for Nigeria. But I consider it a demotion if I am invited to become the president of Nigeria. I am called for a global impact. I saw this in 1984. Even the devil knows that you can’t be genuinely sold-out to serving God, and not stand out in life.”

 

Leave a Reply