Na Domestic violence Kill Singer, Osinachi Nwachukwu , No Bi Cancer – Friends Dem Don Reveal

Different close friends of popular Naija gospel singer, Osinachi Nwachukwu don yarn say the singer no die of throat cancer as tori don yarn .

Dem say the singer die of domestic abuse.

After news of the singer Waka About since Friday say she die of throat cancer, friends of the singer don now come out to say na cos of the beating wey she get from her husband.

Make Una read ;

 

 

Leave a Reply