Train Attack: We No Know How Many People Die Or Wey Dem Kidnap But We Know It E Go Cost N3BN To Repair Am – Seun Kuti Don Slam Amaechi

Naija singer, Seun Kuti don react after Rotimi Amaechi, wey bi the Minister of transportation, don yarn say dem go need N3 billion to fix the damage cause of the Abuja-Kaduna train attack.

The Minister, yarn this tori as im dey speak to reporters dem after im visit the scene of the attack.

Make Una read wetin im yarn

“We don’t know how many people have died, we don’t know how many are injured or missing, we don’t know how many kidnapped. But we know it will cost 3bn to repair it sha. Amaechi Amaechi Amaechi. Na wa for una ooo”
 the singer wrote.

post

Leave a Reply