2023 Presidency: Igbo President Go Fight Poverty And Bring Peace To Naija – Obasanjo

Before-before President, Olusegun Obasanjo don show support for Igbo Presidency in the  election wey dey come.

Obasanjo, yarn dis tori as im dey receive 2023 Presidential aspirant, Mao Ohuabunwa on Thursday for Abeokuta.

Make Una read wetin im yarn

“Beyond bringing unity to Nigeria or being the cement that holds Nigeria together, I believe that Southeasterners can model hard work and entrepreneurship.

“This will help in wealth creation and fight against poverty, which is ravaging Nigeria,”

Leave a Reply