Your Curse Against Yahoo Boys Dem No Go Work – Apostle Kassy Chukwu Don Blast Pastor David Ibiyeomie (Video)

Naija Pastor , Apostle Kassy Chukwu don call out popular Naija pastor, David Ibiyeomie after he curse internet fraudsters dem wey una sabi as yahoo boys.
 Some days ago Ibiyeomie curse yahoo boys say dem go all die.
 Apostle Kassy lambasted the man of God, as im React say his curse no go work.
Make Una read wetin im yarn
“Wetin concern you concern Yahoo people? Are they the problem of Nigeria? He should stop talking like that. That prayer will not work! You cannot curse Yahoo boys. At all! E dey forbid to curse politicians. Why e nor go curse politicians? Because na them dey him church. Na them dey buy the private jets for them. Na them dey buy the big big motor for them. All the big big motor he is driving, who is buying it for him?” 
https://www.instagram.com/tv/CZcJfgihOPQ/?utm_medium=copy_link
Watch video below:

Leave a Reply