Dear Wives, The New Name Side Chicks Dem Dey Call Una Husbands Now Na BOSS – Governor Ayade Aide Don Warn Women Dem

Mr. Andrea Ekeng Inyang, wey bi the Special Assistant to the Cross River State Governor, Ben Ayade, on Strategic Communication, don alert wives dem of the new name side chicks now call their husbands.

Make Una read wetin im yarn .

“Dear wives, the new name side chicks now call your husbands is BOSS,”

“So don’t wait for the girl that will call your husband sweet names before you start suspecting. You see that one that will go and write “boss” under his post on Facebook, that’s the one. That boss na relationship wey get seatbelt. Arrange make we beat am!”

 

Leave a Reply