Jesus Don Yarn Say Make Una StopTo Dey Put Perfume On Your Body – Preacher Don Warn (Video)

One female preacher don warn against the use of perfumes, as she yarn say Jesus don yarn Christians dem say make dem stop to dey use am.

Make Una read wetin im yarn :

“Those of you putting perfume, Jesus said you should stop putting perfume on your body. On the last day in Isaiah 3 verse 24 instead of sweet smell, you’ll be burning and you’ll be stinking, you’ll be smelling like gutter”.

Watch The Video Below:

Leave a Reply