Election Fit No Happen For Naija In 2019- Apostle Suleman

Apostle Johnson Suleman, wey bi Senior Pastor of the Omega Fire Ministries Worldwide (OFM),  don give new prophecy wey don dey becom viral for social media say except dem prayer well, Im no tink say election for Naija go happen for 2019’.

Make una read wetin im yarn

‘Tell Nigerians who wish to see democracy sustained, to pray for our leaders and work for peace; tell the leaders too to pray and be honest with the people they are serving, otherwise, elections may not hold in Nigeria in 2019. That is what God has shown me.”

Leave a Reply