I No Talk Say APC Betray Me- Femi Fani-Kayode Don Yarn After EFFC Invite Am For Questioning

Femi Fani-Kayode wey bi Before-before Naija Minister of Aviation, don yarn say he  no get any regret after im join the All Progressives Congress  (APC).

Im Share a photo of him and president Muhammadu Buhari, and write say he bi proud member of APC and im dey honored to belong to the party.

 

 

Leave a Reply