Eucharia Anunobi Don Send Message To Those Wey Dey Expose Their Body (Video)

Popular Naija  actress, Eucharia Anunobi don warn those wey dey expose their breasts and private parts for photos.

The actress wey don become preacher, share video on Instagram, as she highlight the qualities wey dey make person “sexy”.

 

Leave a Reply