How I Go Leave iPhone 13 And Follow iPhone 3 – Reno Omokri Don Yarn Lady Wey Ask Him To Become her Sugar Daddy

Reno Omokri, wey bi Before-before aide to President Jonathan don slam one lady wey ask him to become her sugar daddy.

The lady, Ahuoyiza Blizzcute drop a comment wey read “Hello handsome, can you be my sugar Zadddddy.”

Reno Omokri react to the comment as im compare the follower iand his wife.

Make Una read wetin Omokri write;

Dear Ahuoyiza Blizzcute,

Have you seen my wife? How will I leave iPhone 13 and follow iPhone 3 and call such sugar daddyism? That is bitter cola daddy. Tufiakwa! I want a better life, not a bitter one.”

post

Leave a Reply