To Be Second Wife To The Right Person  Better Pass To Be First Wife To The Wrong Person- Naija Woman Don Write

One Naija lady from Bayelsa State, Comr Sagbama -Owei Peremobo-ere don yarn say e better to be second wife to the right person than to be first wife to the wrong person.

The businesswoman, wey share this on her Facebook on Sunday, September 19.

Make Una read wetin im yarn

post

Leave a Reply