Dem Suppose Go Do Psychiatric Check On him – Wike Don Yab Governor Umahi Wey Pray Say Make God Give Naija Another President Like Buhari In 2023

 

Rivers State Governor, Nyesom Wike, don  yabbis  Ebonyi State counterpart, David Umahi, wey pray say God go give Naija another president wey get good heart like President Buhari in 2023.

 

Make Una read wetin im yarn

“That was how a governor was saying that he prays that Nigeria gets another President like Buhari. I said what has gone wrong with him? You mean there shouldn’t be (a) psychiatric check on the governor? Sycophancy,”

“And you know that President knows that you are telling lies to him. He (Buhari) knows. It is unfortunate. May God help us.”

 

Leave a Reply