Yahaya Bello Don Destroy Kogi State To The Level Wey Una No Fit Recognize Am- Deji Adeyanju

Popular Naija activist, Deji Adeyanju don accuse Governor Yahaya Bello say im don destroy Kogi State to the level wey e no get repair.

Deji Adeyanju, yarn this for im tweey:

“At 30 years, Kogi State is the worst governed state in Nigeria.

Yahaya Bello has destroyed the state beyond recognition.

“Over N250 billion collected from IGR, FAAC, loans, etc unaccounted for. He now wants to start selling state assets.”

Leave a Reply