Dr. Olusegun Mimiko, wey bi Ondo State Governor don yarn say im no go ever ever change to All Progressive Congress (APC) after im do meeting today with oga Presido Muhammadu Buhari.
I No Go Ever Join APC-Mimiko
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Ekiti State Government don yarn say dem just promote 9,583 out …
Ayo Fayose Don Promote 9,583 Out Of Im Public Servant Dem
Primate Elijah Ayodele,wey bi the Founder and General Overseer of …
Na Obasanjo Carry Corruption Enter Church-Primate Ayodele
As i dey waka dey do my job, naso i …
JINGOLO BELL – Dis Na Christmas Carol Song For Pidgin
This na motivational book wey go brace una up as …