Na Church Wickedness Make Me Dey Seat Chop With Hushpuppi, Bobrisky – Daddy Freeze Don Yarn 

Daddy Freeze, wwy bi popular Naija On-Air-Personality, OAP, and leader of the Free the Sheeple Movement, don open up on his relationship with internet fraudster, Ramon Abbas, wey una sabi am as Hushpuppi.

Im yarn dis for im latest video on Instagram, Make Una read wetin im yarn :

“If the church stood by me in my trying times will I answer Hushpuppi when he sent a cab to pick to take me to meet where he was.


“If I see Hushpuppi I go give him my mind say this thing wey you do na nonsense, but I’ll never take it away from the fact that he’s a lovely warm person who showed me love at a point in my life when I was surrounded by wickedness from the church”.

 

Leave a Reply