Popular Singer, Sound Sultan Don Die

Lanre Fasasi, wey bi popular Naija singer, wey una sabi am as Sound Sultan, don die.

The 44 years old ‘Jagbajantis’ singer, lost   battle with  throat cancer.

Dis na for statement wey Dr. Kayode Fasasi on behalf of the Fasasi family sign.

Leave a Reply