Juju No Dey Work Again – Joe Igbokwe Don Mock Igboho Untop Arrest

Governor Babajide Sanwo Olu aide, Joe Igbokwe don mock Yoruba Nation agitator, Sunday Adeyemo, wey una sabi am as Igboho after dem arrest am in Cotonou.

Make Una read wetin im yarn :

“Juju no de work again ooo. It failed in Igbo land and it failed too in Yoruba land.”

 

Leave a Reply