Buhari Change, Na Wetin Una Ask For- Oshiomole

Edo state governor, Adams Oshiomole, yarn today June 17th for national executive committee meeting of  Naija Bar Association, say, the change Naija people dey shout and find for 2015 election, na im dem dey experience now.

Him say, the Buhari government wey come with Change, dey do corretion of all the yama-yama wey don shele for past government which go take time.

Leave a Reply