Bobrisky Don Shade Obi Cubana, As Im Reveal The One Major Feature Of Real Billionaires Dem

Naija male barbie, Okuneye Idris Olarenwaju wey una sabi am as Bobrisky don attack  Obi Cubana and other successful billionaires dem wey dey show off on Instagram.
Make Una See his post :
 
“Ladies d real billionaire sugar daddies aren’t on Instagram… Fact!!! All this audio footaballers, business men or big boys on IG are brokem, the highest money they pay is 300k. Even that 300k na war. D real billionaire are off social media. Listen d real billionaires are not on social media !!! We know where we find ourself low key… Sugar daddies are above 60yrs… They are billionaire in dollars not ur audio big boy . Boys on Instagram need to do more… If you are giving a girl 500k, 1million don’t call yourself a billioanire o! if you never buy woman house for pennock, ikoyi, banana island bro you still hustling”

Leave a Reply