Twitter Ban: I No Happy Say I No Fit Tweet – Buhari Aide, Ahmed Don Speak Up

One of President Muhammadu Buhari aide, Ismaeel Ahmed, don yarn say im dey sad because im no fit use Twitter, after government don ban the platform.

Ahmed wey bi Buhari Senior Special Assistant on National Social Investment Program yarn dis to journalists dem for the national Secretariat of the All Progressives Congress (APC) in Abuja.

Make Una read wetin im yarn :

“If you ask me whether I am happy that there is no Twitter today that I cannot tweet, I will say, of course not.

“I am not happy that I am not tweeting and I hope there will be an amicable resolution and I hope Twitter will be responsible going forward.”

 

Leave a Reply