I Go Still Contest For 2019 Election – Shehu Sani

Shehu Sani, wey bi the senator wey bin dey represent Kaduna Central for National Assembly, don yarn today Sunday say im go contest for the election wey dey come after im don resign on Saturday from the All Progressives Congress (APC).

Im yarn dis tori for statement wey im post today for im Facebook Page

Make una read wetin im yarn
“This is to thank all my supporters and friends for the show of solidarity and assurances of support over my decision to exit the APC.
“I assure you that in the next two days you will be informed of my new party. And be rest assured I will contest in the upcoming elections Insha Allah.”

Leave a Reply