To Dey Pay Tithe Na Sin Wey Carry Curse- Daddy Freeze 

Controversial OAP and Free the Sheeple Leader, Daddy Freeze don yarn say tithing na a sinful practice wey carry curse for Christians.

Freeze yarn dis For reaction to Pastor Mike Murdoch wey talk say tithe na forever seed with  harvest wey no fit end.

Make Una read wetin im yarn ;

“Of course the harvest for teachers like these is forever. Them go dey milk Una dey go. What a joke!

Tithing is a sinful practice that carries a curse for Christians. There is no scriptural record of Non Jewish Christians paying tithes.”

post

Leave a Reply