AnyBody Wey Dey Support This Government Suppose Go Hell Fire – Davido Don Blow Hot

Popular Naija singer, Davido don take to his Twitter handle to throw jabs at the government .

Make Una read wetin im yarn

”God how did it get to this man !!! Any body supporting this government suppose go hell fire Walai …. it’s not even ridiculous no more it’s disgusting and evil !!!!” 

Share

Leave a Reply