We No Need Your Money, Na Your Forgiveness We Need-Ada Jesus’ Mother Yarn Odumeje (Video)

The mother of sicj comedienne, Ada Jesus mother don reject the sum of one million naira wey Prophet, Odumeje give her daughter after he talk say he no go forgive her.

For video on social media, the comedienne’s mother ask Odumeje to send his account number so dem fit return the cash gift he give her daughter.

Yesterday, Prophet Odumeje, finally forgive Ada Jesus after she accuse him and actress, Rita Edochie say dem dey perform fake miracles in his church.

Make Una read wetin the mama yarn

”Tell Pastor Odumeju to send his bank account number so we can transfer his money to him all we want is only his forgiveness.” .

See Video Below;

Leave a Reply