Rape No Go Dey, If Parents Dem Train Their Male Pikin Well-Djinee

Naija singer, Osayamwen Nosa Donald wey una sabi am as DJinee don go im Twitter write about rape.
For im tweet, im dey blame dos parents dem wey no train dre male pikin well.

Make una read im  tweets:

Leave a Reply