Dangote Na The Biggest Problem In Naija – Nnamdi Kanu Don Yarn 

Indigenous People of Biafra leader, Nnamdi Kanu, don call out Africa’s Richest businessman, Aliko Dangote say im dey exploit Naija People through his Cement Company.

The IPOB leader yarn say dem dey sell Dangote cement cheaper in other countries while the price kon double For Naija.

Make Una read wetin im yarn for tweet

In Zambia, Dangote sells cement for 55 Kwatcha (1150 Naira). But here in Nigeria, the same cement is going for 3,000 to 5,000 Naira.

Dangote is the biggest problem in Nigeria(#Zoo)
#EndNigeria #EndNigeriaNow #EndNigeriaNowToSaveLives”.

 

Leave a Reply