Make Una Watch Video Of Davido Uncle, Ademola Adeleke As Im Dey Dance Untop Say Im Win Election 

Kai! Dis Stepping no bi here o!!!

Naija politician wey also bi Davido uncle, Ademola Adeleke after dem don declare am as winner of the Osun West Senatorial district by-election dey dance special victory dance with correct steppings.

Leave a Reply