The President Never Go Join Our Ancestors, But He Dey On Transition – Dino Melaye (Video)

Dino Melaye don yarn say oga Presido Muhammadu Buhari dey in transition and na why he no fit effectively tackle the problems wey dey the country.

The Before-before Senator wey dey represent Kogi West Senatorial District, don yarn say e dey obvious say the President no longer dey with us because he no dey available with the rise of insecurity for the country.

Make Una Watch the video ;

Leave a Reply