If You Bi Woman And You Dey Take Chioma Do Yeye Because Davido Cheat, You Dey Miserable -Shade Ladipo

Media Personality, Shade Ladipo don take  social media to blast women dem wey dey take Chioma do yeye after a photo of Davido kissing his new girlfriend, Mai Yafai  online.

Make Una read wetin im yarn

“If you are a woman making fun of Chef Chi because of Davido saga then you’re stupid and you should donate your pum to Bob.

You aren’t a woman. You are a hater. You’re a loser. You are miserable.”

Leave a Reply