Because Say Una Bi My Fan No Give Una Right To Ask Dey Me For Money – Actress Iyabo Ojo  (video)

 

Actress Iyabo Ojo don dish out warning to her fans wey think say dem dey entitled to  always ask her for money.

The actress for Instalive chat, yarn this tori

Make Una Watch the video ;

 

Leave a Reply