I Challenge Una To Come Forward With Proof If Any Of My Current Staff Dey Earn 30k Or Even 90k – Mary Remmy Njoku

Nollywood actress, producer and DG of ROK Tv Mary Remmy Njoku don react after Naija People blast her and her husband, Jason Njoku and accuse them say dem dey pay graduates 30k as salary.

The allegation come in after Jason Njoku yarn say 4.6 million Naira school fees dey cheap and he dey pay more for his 3-year-old daughter.

People kon call him out.

His wife, Mary Remmy Njoku kon defend him as she yarn say make people wey offer 10K service expect make dem collect more than 10k just because they are graduates.

Make Una read wetin im yarn

mary

Leave a Reply