Actress, Uche Jombo Don Blast Naija People Wey Claim Say Dem No Dey Watch Nollywood Films

Naija actresses, Uche Jombo don call out Naija people wey dey brag say they no dey watch Nollywood film.

She yarn dis tori on her official Twitter page.

Make Una read wetin im yarn

“I never understand the people that go out of their way to say ” I don’t watch Nollywood films” To Nollywood peeps Oga… No one asked! You can actually keep this bragging right to yourself.”

 

Leave a Reply