Lizzy Anjorin don give dis advice to single men dem. She post the caption for her Instagram page this morning.
No Marry Any Woman Wey No Like Money, You Go Die Poor- Lizzy Anjorin Advise Men
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Nawa oh, which one bi ambassador of Olokun festival? Dem …
Mr Latin, Toyin Tomato, Faitha Balogun Don Become Ambassador For Olokun Festival
After Nollywood actress Omotola Jolade-Ekehinde don make announcement say she …
Celebrities And Fans Dem Pray For Omotola Ekeinde After She Test Positive for Coronavirus
World-famous Nigerian singer, Davido don reveal one of the things …
I Go Give All My Friends $1 Million Dollars Each Oneday – Davido Don Yarn
Mr Eazi don yarn us tori about how im take …