Anthony Joshua Don Hint Women, On How Dem Know Boyfriend Wey Dey Cheat

Two-time unified world heavyweight champion, Anthony Joshua don yarn say if a man go cut im hair and clean his car the same day, say im bi wan cheat on his woman bi that

The British-Nigerian professional boxer take to his Snapchat to hint women on this.

Make Una read wetin im yarn ;

“if your boyfriend gets a hair cut and his car cleaned the same day!!! He’s about to cheat.”

post

Leave a Reply