Popular Singer, Sir Shina Peters Don Dey Ordained As Bishop (Video)

Ogbonge popular singer, Sir Shina Peters don dey ordained as  bishop.

Dem ordain The Afro Juju star for Cherubim and Seraphim Church for the Iju area of Lagos on Saturday, January 30.

Im Share a video from his ordination on Instagram,

Make Una read Peters write;

‘‘Bishop with the swagger. God above all.”

Watch the video below;

Leave a Reply