I Go Marry You Over, Over Again- Comedian Elenu

Popular jingo Comedian Julius Akinlami  wey everybodi sabi am as, Elenu, dey celebrate 3rd wedding anniversary today June 15th, with im wife.

He com comentry for im Instagram page say,  im go marry im wife over, over again.

Leave a Reply