People Wey No Dey Pay Tithe No Dey Under Curse – Reno Omokri

Reno Omokri don Reject claim say people wey no  pay tithe dey curse.
Make Una read wetin he write:
You are NOT under a curse if you dont tithe. Dont let that affect your faith. God has blessed you. He whom God has blessed, no man can curse. The only thing that can put a financial curse on you is laziness. Work hard and smart and you will prosper.

Leave a Reply