If Una Spoil Una Pikin When Dem Dey Small, Dem Go Spoil Your Life When You Don Old – Reno Omokri

Reno Omokri, wey bi popular social media evangelist, don yarn dis tori for im social media page.

Im yarn for im official Twitter handle,  say e better to train una pikin when dem dey  young if una no wan cry when you old.

Make Una read wetin im yarn :

“If you spoil your kids when they are young, they will spoil your life when you are old. Love without discipline is hate. David spoiled Absalom and Adonijah, and they made him cry in his old age. Train your kids if you don’t want to cry in old age.”

Leave a Reply