I Feel Like Say Make I Give Up, I Don Tire To Dey Prove Myself – Tiwa Savage

Naija ogbonge Popular Jingo pop star and Mavin Queen, Tiwa Savage don yarn about how hard e bi to bi woman for Africa.

She yarn dis tori for im Instagram story,
Make una read wetin im yarn ;
“It’s a sin to be a woman in Africa.
“Feel like giving up, tired of fighting, tired of proving myself, tired of smiling.”

Leave a Reply