I Don Tire To Dey Do Gateman All The Time For Film- Naija Actor, Jigan Don Cry Out

Naija actor, Jigan Baba Oja don cry out untop the kind of roles im dey get in movies.

The actor reveal say he don tire of role cast as a gateman in movies.

The comedian take im Twitter to ask movie producers dem say make dem help his career and give him other roles.

Make Una read wetin im yarn :

“If truly want to help my career , stop giving me only gate man role !

“I can play any role my dear brother ! E ma baiye mi je.”

Leave a Reply