Flavour Babymama, Anna Ebiere Don Dey For Cheating Scandal With Her Oga Wey Don Marry

Flavour baby mama, Anna Ebiere don find herself for scandal .
Tori from blogger, Gistlovers don yarn say the beauty queen been get romantic relationship with her married oga wey im name bi Ahmed.
blogger gistlovers, yarn say e no too te wey the married man jus employ Anna for im office wey dem begin dey date .
Make Una See photo and wetin gistlovers yarn :

Leave a Reply