Actress Lizzy Anjorin Don Explain Why She Never Get Belle

Lizzy Anjorin, wey bi popular Naija actress don talk on the tori wey dey waka say she don get belle for her husband, Lateef Lawal.

The actress deny the pregnancy rumours as she claim say her husband don injure his manhood, say na the reason why she never  get belle.

Make Una read wetin Lizzy write;

“NOTING DEY WORK FOR THIS COUNTRY AGAIN,EVEN MR LAWAL FAILED PEPPER TEST EXCEPT SOYOYO & IRUNMIJOLO ”

Leave a Reply