Lekki Shooting: Blood Of Naija People Wey Don Die Dey Cry For Justice – Oby Ezekwesili Yarn Buhari

Oby Ezekwesili, wey bi Before-before  presidential aspirant and minister yarn this tori on her Twitter page on Tuesday, don warn Muhammadu Buhari  say the blood of innocent Naija People dey cry for justice
Make Una read wetin She tweet:
“It is 7 days since that #BlackTuesday of #LekkiTollGateProtest where @HQNigerianArmy shot our unarmed #EndSARS protesters.
 
“The Blood of the dead citizens is crying for Justice, @MBuhari.”

Leave a Reply