BREAKING: Governor Sanwo-Olu Don Ease Lagos Curfew

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don yarn say his Lagos people don dey free to move around between 8am to 6pm from Saturday.
Make Una read wetin im yarn ,
 “people can now go out between 8am and 6pm in Lagos from Saturday.”
He yarn this tori during statewide broadcast on Friday.

Leave a Reply