Brainless Ode! Peter Okoye Don Attack Troll Wey Mock Him On Twitter

Popular Naija artiste, Peter Okoye don attack a Twitter user wey try to ridicule him.

The singer share video of himself as im no wear clothes and caption am;

”Feeling ma self this afternoon!”

The Twitter user see his video and mock him because im get low comments and likes after im share sexy video

“One hour see where ur likes, retweet and comments dey. Bro change ur lifestyle”

Peter no waste time to attack the troll.

Make Una read wetin dem yarn;

 Peter Okoye

Leave a Reply